UGONMA - Dynamic Wyiner
Wyine am for me ooo Ugonma wyine am for me ooo
Dance yah for me ooo Ugonma, Smile am for me oh
(Hook)
Jiggy jiggy bam, bam, shakky, shakky bam, bam 
Verse1
The way you talk, smile,  waka , na  shock wave for us oh,
Your swaggar, your beauty, na therapy.  Ugoma, you be  head turner.
Nwayi oma thank you for acepting me. Mkpurumma, all my shortcomings don vamus. 
Beauty, Brain abd Bold, Ugo nma,  wyne am, dance, am, shake am, for me. Ya kpotuwa. Hey hey!
Chrous: (Backup Gropu Singers)
Wyine am for me ooo!
Ugonma wyine am for me ooo!
Dance yah for me oo! 
Ugonma dance yah for me ooo!
Jiggy, jiggy bam
Shaky, shaky, bam, bam
Dance yah for me ooo! 
Okoso nwanyinma, my fire brand, Carry Go,  
Sangerewa, Sangerewa, Samba 
 Sangerewa, Sangerewa Samba Nwanyioma.
 Verse 2
Nne, if  you wyine am for me eeh,  I  go upgrade your life,
I will take you around the globe, to  showcase your beauty and elegance,
I go wine and dine you in esortic USA, Candada, Britain, Dubai), name it
Don deal with  plenty  goodies, Designer perfumes , bags, and  kini ko?
I proomise, to  transform you to  worldclass socialite Queen.
Chrous: (Backup Gropu Singers)
Wyine am for me ooo!
Ugonma wyine am for me ooo!
Dance yah for me oo! 
Ugonma dance yah for me ooo!
Jiggy, jiggy bam
Shaky, shaky, bam, bam
Dance yah for me ooo! 
Okoso nwanyinma, my fire brand, Carry Go,  
Sangerewa, Sangerewa, Samba 
 Sangerewa, Sangerewa Samba Nwanyioma.
Verse 3
Ugegbem, anyanwu ututu,omara obim, i nwere capacity na highclass Palace.
Ugom , I will be your ATM.  I will lavish any hard urrency  (dollars, pounds,Euro) on you
Maka n'abu m nwoke di  committed for your happiness. Ezi nwanyi obioma, anya ruru ala
My peace of mind and well being don dalikwete. With you, I am a fulfilled man. Without you, Game over
My jewel, Achalugo, Mmasinachi,   the keys to my heart na you geta m.
 my precious woman, oya gbedu for me eeh !
Chrous: (Backup Gropu Singers)
Wyine am for me ooo!
Ugonma wyine am for me ooo!
Dance yah for me oo! 
Ugonma dance yah for me ooo!
Jiggy, jiggy bam
Shaky, shaky, bam, bam
Dance yah for me ooo! 
Okoso nwanyinma, my fire brand, Carry Go,  
Sangerewa, Sangerewa, Samba 
 Sangerewa, Sangerewa Samba Nwanyioma.
 
 
 Instrumentation, .........Till fade

Like what you see?

Hit the buttons below to follow us, you won't regret it...

0
Shares